
Viral video wey show as Ibrahim Traore dey ‘cancel taxes’ for Burkina Faso na AI
One TikTok account — @panafrica069 — don publish one video wey claims sey Ibrahim Traore, head of di military junta for Burkina Faso, declare sey govment go stop to dey collect taxes from individuals and businesses for di West African kontri. Di TikTok …